Sign up to save your podcasts
Or

Now dis one here na one of dem things wey we dey talk say "U no fit chop your bread and still expect to have it" Una know say me I no dey waste time to dey call out dis kind ting anytime wen I see am. Some piple feel say, no I really mean am, some people feel say dem fit do anyting wey dem feel like for dis world wey we all follow share and nothing fit happen, dem feel say dem fit make everibodi bow to dem wishes but dem themselves no wan know how other people dey feel.
Gay and @Lgbtq whatever people wan make the whole world accept dem and their way of life abi? Dem Lgbtq don dey enter movies and music now, now every movie wey comot come now must to feature men kissing each other, women kissing and having sex with each other, dem don make am seem okay now to be gay and lesbian, kids don`t see it as a problem any longer, its okay, its cool for a guy to kiss another guy, cool for two teenage girls to kiss and make out.Problem there bi say some of dem gay people are the worst racist people I have ever met, dem want make we accept their way of life but dem no wan see black people, dem no fit accept say for the planet wey we live, some people get different skin pigmentation, dem no see "black and coloured people" as "humans". Me I call dat bias and hypo-crazy.
By Imeh Ibanga5
11 ratings