Pidgin Vibez

Ademola Lookman Di Best For Africa


Listen Later

For dis episode my yarnings na about

Super Eagles and Atalanta forward Ademola Lookman.

I yarn about di rumour wey be dey

waka about say na Real Madrid Brahim Diaz won win am.

I yarn about am choosing Nigeria

ahead of England.

How he always dey available to

play and dey always deliver for pitch.

How he no allow wetin happen for Fulham define im career.

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin VibezBy Pidgin Vibez