I be wan get house and buy car at 20 ,make I put everyone on allowance for my family. I be wan graduate with first class sef. No ask me wetin I don achieve now sha , I dey alive and that one alone na hope