bmhillel 3Speak Podcast

Afri-tunes Week 181 || Aza Matter Cover


Listen Later

https://3speak.tv/watch?v=bmhillel/nfwfkfzi
Welcome y'all to another exciting week. Today I'd be doing a song cover of Aza matter by Yungkizzhkm.

The song story line is about what is currently happening between fraudsters this days with money pickers. Once a picker gives you a tag to use and the money drops he will end up telling you that your money died in the account or did not drop.

Lyrics

No be like this me and you we talk the matter
Na you send me aza, I send you screenshot
You no credit me. You come dey tell me say aza die, Where them dey?

You no dey fear men wey dey with timber?

Men wey go pull up for the yard
We go put am for your body
We go lap you for backyard

We go match you dey go

We go match you dey go
Even the devil sef no go safe you for ground

Match am match am e don die

The devil himself e don die aje

Match am match am e don die

The devil himself e don die aje

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

bmhillel 3Speak PodcastBy Heis Hillel