Sign up to save your podcasts
Or

Barca don finally return dia papa house, di renovated Camp Nou and omo, dem no even calm down. Flick boys show full cruise as dem knack Athletic Club 4-1 wit sweet football, crazy goals and ginger wey full evri wia.
No forget to LIKE, COMMENT and SUBSCRIBE make you no miss any football update, breaking gist and match breakdown wey dey drop steady.
By Pidgin VibezBarca don finally return dia papa house, di renovated Camp Nou and omo, dem no even calm down. Flick boys show full cruise as dem knack Athletic Club 4-1 wit sweet football, crazy goals and ginger wey full evri wia.
No forget to LIKE, COMMENT and SUBSCRIBE make you no miss any football update, breaking gist and match breakdown wey dey drop steady.