INNER HEALIN PODCAST

Black Palm Kernel Oil, Why is no one talking about it?


Listen Later

Na dis oil here na im i wan yarn about today, e get somethings wey be say we dey ignore, instead make we dey do or dey eat the things wey we sabi say dey good for our body, we dey instead chose to do and eat and apply the wrong and dangerous things on our body, make we talk about this organic oil.

Check out the Oil Here

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

INNER HEALIN PODCASTBy Imeh Ibanga

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

1 ratings