Pidgin Vibez

DENGUE FEVER DON LAND FOR EDO STATE


Listen Later

Dengue Fever don show face for Edo State and e no dey smile at all. Pipo dey sick, hospital don full, and fear dey evri wia.

For dis video, we go run am as signs wey you go see, and how you fit take protect yourself and your pipo.

Na mosquito dey carry di Dengue Fever, no dull o!

If you dey Benin or anywia for Edo, dis gist na for you.

📢 Make you watch am sharp-sharp and share give your people. E fit save life o!

👍🏽 Like, drop comment, and subscribe if you dey feel di vibez, updates full ground!

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin VibezBy Pidgin Vibez