Ep. 10: Pidgin Na We Own... Abeg No Troway Am!π³π¬
As I take laik to dey yan for plenti language so, I shock for mysef as I neva use we own nomba 1 language take yan my mind for yeh. Oya o! Dis na anoda side of me ooo! Una take!πππ