Sign up to save your podcasts
Or

Omo… if you be first born…dis one go touch you deep 😔
Dis story show di real life struggle of first borns for Naija…
From childhood sacrifice… to adulthood responsibility…
Nobodi dey ask how you dey…
But everybody dey depend on you 💔
Watch… reflect… and share wit someone wey go understand
Follow Pidgin Vibez for more real stories wey dey hit deep
🌐 www.pidginvibez.ng
By Pidgin VibezOmo… if you be first born…dis one go touch you deep 😔