INNER HEALIN PODCAST

Had A CLOSE ENCOUNTER WITH THE POLICE


Listen Later

This one I no go wan write or comment on am, I go like make una just listen to wetin happened because e get things wey people dey go through wey some other people go dey think say, na so e suppose be, whereas no bi so e suppose be at all at all.

You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

INNER HEALIN PODCASTBy Imeh Ibanga

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

1 ratings