abugadavid 3Speak Podcast

Ibrahim Traore


Listen Later

https://3speak.tv/watch?v=abugadavid/ektvypbr
Hi friends! I greet the admin, moderator and members of this wonderful community. My name is @abugadavid and i am here to present a song cove Ibrahim Traore by Lahi as you listen may you be blesse

Dem say I dun burn my liver

Too much sativa

Make nothing do my dealer

As a young Mandela

I stand strong like Ibrahim Traore

I Still dey find my way

Steadily I dey on my lane(mmmm I dey on my lane)

As a street boy I no fiit complain

Kpan Kpan golo Kpan golo Kpan golo

Many tinz wey dey make man wan kolo

be like say na 2 puffs like I drag colos

Kpan Kpan golo Kpan golo Kpan golo

Many tinz wey dey make man wan kolo

be like say na 2 puffs like I drag colos🌬️ (be like say na 2 puffs like I drag colos

Normally Normally Normally

When I go blow likee Dangote!?

getti money likee Bill Gates

cause I dun hustle no be today...

Attention Ibrahim Traore

Me I wan ball pass Yaya Toure

Kpan Kpan golo Kpan golo Kpan golo

Many tinz wey dey make man wan kolo

Be like say na 2 puffs like I drag colos🌬️

Kpan Kpan golo Kpan golo Kpan golo

Many tinz wey dey make man wan kolo

be like say na 2 puffs like I drag colos🌬️ (be like

say na 2 puffs like I drag colos

Row your row your boat ⛵

I dun dey run pass Usain Bolt ⚡

Make I no pass where I dey go eeyeeeh yeeh

Row your row your boat ⛵

I dun dey run pass Usain Bolt ⚡

Make I no pass where I dey go eeyeeeh

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

abugadavid 3Speak PodcastBy David Abuga Luwis