Welcome to our podcast, PidginLawya. Here we go break down all di plenti grammar wey lawyas dey talk. And all the law for our countri, we explain am well well, so una go understand.