It's About JESUS

Mother in-laws wey dey live with new couples.


Listen Later

Almost everybody has the urge to want to take care of their parents, especially the mothers. Men/Women want their mother shown respect, love, care and comfort. Na wetin dey make some couples dey allow their mama dey live with them. But some people no dey like am becuz he get e won bad side. So make una hear from the side of men(i believe say i dey talk for most men not all) why we dey like make our mama stay with us even after marriage.
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

It's About JESUSBy micheal Tochukwu