Sign up to save your podcasts
Or

For dis episode I yarn about how BIODUN STEPHEN na di real GOAT for Nollywood.
Roses & Ivy na must watch for evri bodi, lessons dey for una to learn.
Di movie na solid 9/10, di cast, di costumes, evri tin give wetin e suppose give.
Make evri bodi wey involve for di making of dis film take dia flowers, dem too much.
By Pidgin VibezFor dis episode I yarn about how BIODUN STEPHEN na di real GOAT for Nollywood.