Sign up to save your podcasts
Or

Federal goment yarn say Nigerians go follow as part of people wey go take part for COVID-19 vaccine when dem develop am for commercial quantity.
Na Minister for Health, Osagie Ehanire, yarn dis one for Abuja on Tuesday say anytime wey dem release vaccine as solution for the global COVID-19 pandemic, say Nigeria people no go miss out.
Oga Ehanire, yarn dis one for two-day conference ontop COVID-19, as e say Federal Ministry of Health dey make arrangements to make sure Nigeria get the vaccine when e come out.
By Correct FMFederal goment yarn say Nigerians go follow as part of people wey go take part for COVID-19 vaccine when dem develop am for commercial quantity.