Sign up to save your podcasts
Or

National Identity Management Commission (NIMC) don insist sey e dey compulsory for Nigerians to visit the enrolment centres to complete them National Identification Number registration.
Dem sey e dey important make people no dey carried away with the NIN wey dem get thru Bank Verification Number (BVN) record wey join with them National Identity Database.
the agency tell pipol wey get den NIN through such a process to visit them enrolment centres to validate them number.
By Correct FMNational Identity Management Commission (NIMC) don insist sey e dey compulsory for Nigerians to visit the enrolment centres to complete them National Identification Number registration.