Sign up to save your podcasts
Or

Education Quality Assurance (OEQA) unit of the Lagos State Ministry of Education don warn the public sey make dem ignore the resumption time table wey dey fly around social media.
For inside the time-table the 2020/2021 academic calendar, first term of the session go start September 21, 2020 con end December 18, 2020 even tho sey Governor Babajide Sanwo-Olu talk for weekend sey the resumption date wey he announce never dey pure.
Public Affairs Officer, OEQA, Mr. Emmanuel Olaniran, say the calendar na fake coe e no come from dem office .
By Correct FMEducation Quality Assurance (OEQA) unit of the Lagos State Ministry of Education don warn the public sey make dem ignore the resumption time table wey dey fly around social media.