Sign up to save your podcasts
Or

Nigeria Labour Congress NLC don promise to go ahead with the strike wey dem plan and protest from September 28.
Dem say dis one na as Federal Government fail to change electricity tariff and fuel price wey go up.
NLC Presido, Ayuba Wabba, say the action by organised labour go start from next week.
Oga Wabba still yarn say na 36 chiarmo of the 36 states plus FCT chapter of NLC make the decision.
By Correct FMNigeria Labour Congress NLC don promise to go ahead with the strike wey dem plan and protest from September 28.