Sign up to save your podcasts
Or

Gov. Nasir El-Rufai of Kaduna state, say im administration don attract 25 new business wey worth over $500 million.
E yarn dis one for opening of the 5th Kaduna Investments Summit as e say the investment na both by local and foreign companies.
Governor Elrufai explain say the summit na one of the means wey goment dey use showcase and market Kaduna State to national and international audiences.
By Correct FMGov. Nasir El-Rufai of Kaduna state, say im administration don attract 25 new business wey worth over $500 million.