Sign up to save your podcasts
Or

Federal High Court for Abuja rule sey President, Muhammadu Buhari (retd), follow to break the law when he send the names of 11 candidates wey National Judicial Council suggest for appointment as judges for High Court wey dey Federal Capital Territory to the Senate for screening and confirmation.
Justice Inyang Ekwo make the pronouncement for suit wey Abuja-based lawyer, Oladimeji Ekengba, file wey dey challenge the forwarding of the names of the 11 nominees by oga Buhari to the Senate he sey e breach section 256(2) of the Nigerian Constitution.
Oga Buhari without explanation been pick 11 names from 33 wey dem recommend to am for April this year by NJC for appointment as FCT High Court judges.
By Correct FMFederal High Court for Abuja rule sey President, Muhammadu Buhari (retd), follow to break the law when he send the names of 11 candidates wey National Judicial Council suggest for appointment as judges for High Court wey dey Federal Capital Territory to the Senate for screening and confirmation.