Sign up to save your podcasts
Or

National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) on Sunday tell Kaduna State Government say after looters destroy dia office, dem commot with drugs wey don expire.
Dem yarn say any body wey use the medicine get risk of serious sickness and death.
Director-General of NAFDAC, Prof. Mojisola Adeyeye, wey alert Governor Nasir El-Rufai about the matter praise state goment say dem take better action to safeguard the health of dia citizens.
By Correct FMNational Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) on Sunday tell Kaduna State Government say after looters destroy dia office, dem commot with drugs wey don expire.