Sign up to save your podcasts
Or

INEC say dem don learn from Edo State governorship election say better election dey possible for Nigeria with cooperation of all stakeholders.
Chief Press Secretary to the INEC chairmo wey be Rotimi Oyekanmi, yarn dis one for one interview with news people.
Oga Oyekanmi still thanl Oba of Benin, security agencies, civil society organizations, media, National Peace Committee and development partners for the role wey dem play to the peaceful election for Edo state.
By Correct FMINEC say dem don learn from Edo State governorship election say better election dey possible for Nigeria with cooperation of all stakeholders.