Sign up to save your podcasts
Or

AS part of measures to address flood wey dey claim lives and property every year, tori be say Federal Government don perfect plan to establish establish flood control project along the banks of River for Kaduna.
The project go protect residents wey dey battle with flood as dem dey loose farmlands and property when heavy rain fall.
This one na as Kaduna State Goment raise alarm over threat of pollution to River Kaduna.
By Correct FMAS part of measures to address flood wey dey claim lives and property every year, tori be say Federal Government don perfect plan to establish establish flood control project along the banks of River for Kaduna.