Sign up to save your podcasts
Or

National President of ASUU, Prof Biodun Ogunyemi, say Federal Government no dey sincere for dem negotiations with the union, he say lecturers no fit resume on empty belle.
Ogunyemi say Accountant General of the Federation, Mr Ahmed Idris, dey violate directive of oga President, sey make dem pay lecturers’ salaries.
He say make Nigerians dey ready for long strike for universities cos of the way wey government take dey handle d negotiations.
Non-Academic Staff Union say the way wey Federal Government take dey handle Integrated Payroll and Personnel Information System no dey transparent, as den dey cheat many of dem members .
By Correct FMNational President of ASUU, Prof Biodun Ogunyemi, say Federal Government no dey sincere for dem negotiations with the union, he say lecturers no fit resume on empty belle.