Sign up to save your podcasts
Or

Chairmo of Nigeria Governors Forum, Kayode Fayemi, say Boko Haram people wey escape from North-East part of the country dey enter other parts of Nigeria as bandits and kidnappers.
Oga Fayemi yarn dis one ontop interview for TV as e call for correct approach to take end the wahala.
E say even if na to declare state of emergency, say e no get opinion ontop am as dem never discuss matter of state of emergency for the Governors’ Forum.
By Correct FMChairmo of Nigeria Governors Forum, Kayode Fayemi, say Boko Haram people wey escape from North-East part of the country dey enter other parts of Nigeria as bandits and kidnappers.