Sign up to save your podcasts
Or

President Muhammadu Buhari say na only federal workers wey do capture for Integrated Personnel Payroll Information System (IPPIS) platform go collect salaries.
Oga Buhari yarn dis one wen im present the 2021 budget of N13.08trillion to joint session of the National Assembly for Abuja on Thursday.
Meanwhile, reports tok say Academic Staff Union of Universities (ASUU), wey dey ontop strike, say dem no go key into the Integrated Personnel Payroll Information System (IPPIS) wey goment dey ask of.
By Correct FMPresident Muhammadu Buhari say na only federal workers wey do capture for Integrated Personnel Payroll Information System (IPPIS) platform go collect salaries.