Pidgin Vibez

NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?


Listen Later

Neymar don bounce back and many pipo dey ask one big question, “E still good enough to make di Brazil squad for 2026 World Cup?”

Abeg watch till di end make you understand whether Neymar still get level to represent Brazil for 2026 FIFA World Cup.
No forget to like, drop your comment, and subscribe for more street-style football gist.

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin VibezBy Pidgin Vibez