Egbon And Mazi podcast

Pidgin News (121): Ferreri Is A Car, Not Motor


Listen Later

Egbon, good morning o. Abeg wetin be Ferrari? Because I just read news say Otedola buy Ferrari for en children and people no dey allow me hear word because of am, even my wife and pikin.
Mazi, how you go ask that kind question? You no know say Ferrari na motor
And so? If Ferrari na motor, Otedola be the first person to buy motor for en pikin?
Read more: https://everyevery.ng/pidgin-news-121-ferreri-is-a-car-not-motor/
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Egbon And Mazi podcastBy everyeveryng