Pidgin Parlour Crypto Podcast

Pidgin Parlour Crypto Podcast

By Pidgin ParlourEducation
Download on the App Store

Pidgin Parlour Crypto Podcast episodes

  • Wetin una suppose sabi ontop Bybit $1.4billion hack.

    Many yawa gas for di month of February for dis crypto space and one of dem wey touch everybody na say dem hack the 3rd largest cex of $1.4billion.

    Chaiii, dat one reach everybody.

    If dis matter reach una side make una download and listen.

    ode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    11 min
  • Make we reason how inflation fit affect una crypto

    Inflation for economics na when prices of tinz dey go up and una no moni no fit catch up.

    Pesin talk say inflation no dey affect crypto, odas talk say even crypto dey hear am.

    Wetin una wan believe!!

    Na why we gada discuss inflation mata for dis episode be dat.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    8 min
  • Wetin una suppose know about Bitcoin dominance for dis 2025

    Many pipo dey worried about Wetin dey sup for BTC for dis bull run, e be like say dem don reduce e influence for di market.

    Cause normally as BTC rise, other crypto suppose rise join, but e be like say BTC no even dey affect the market again.

    Na why we gada today come reason Wetin dem dey call BITCOIN DOMINANCE.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    10 min
  • Che na true say na memecoin get dis season, Abi na wash??

    Memecoin don dey do plenty numbers for dis particular season, and e be like say many people dey reason say e like say na dem get dis cycle.

    For token 2049 conference, Murad talk beta tinz about dis mata and na on top am we dey gada discuss.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    13 min
  • 7 tinz una no suppose do for di crypto space dis 2025

    Dis 2025, na year wey una no suppose make any mistake for dis space.

    we don gather discuss 7 kind of mistake wey pipo wey dey inside dis web3 dey make.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    20 min
  • Dis tokens wey don kpai,go soon rise for inside dis bull run!

    How una take Dey see project like , hedera, XLM and XRP.

    Many pipo talk say, no show for dem for inside dis run again, but no be Wetin dia chart talk be dat.

    For dis episode, we gada reason Wetin dia chart talk.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    17 min
  • 5 crypto stocks una suppose look into for dis run.

    We still Dey inside dis run and mani pipo Dey reason how dem fit make plenty money inside dis run.

    Crypto stocks na one major option wey una fit look and e don Dey simple now cause una fit run am inside una bank mobile app.

    Na Wetin Revayahh gather discuss for dis episode be dis.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    9 min
  • Dem talk say “Supra” fit waka pass “Solana”, how una take see am?

    Supra dey try solve di wahala wey blockchain get wey dem Dey call Blockchain trilemma, dem talk say dis innovation for make Supra pass Solana.

    Na Wetin we gada reason for dis episode be that.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Disclaimer -Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    13 min
  • Beta ways wey una money fit work for you inside dis bull-run

    As market det fly for dis bull run wey we dey so, mani pipo dey ask say how dem for make dia token take work for dem apart from say dem hodl,

    For dis episode our host “Revayahh” reason di matter so tey e drop alpha wey anybodi for use navigate di market.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Note say: Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    21 min
  • Maker DAO don rebrand, how dis one fit pay us?

    Maker DAO na one of di top market maker for crypto and dem dey rebrand go sky, dis development go get plenti consequences for di work wey una sabi dem before for di crypto space.

    For dis episode, we gada reason how una for fit position beta for dis dia development.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    9 min

About Pidgin Parlour Crypto Podcast

From the publisher's feed

Pidgin Parlor na centre of crypto education and culture for the African pipul wey dey speak Pidgin. The show go dey break down plenti crypto concepts wey just dey confuse person into simple forms wey…