Pidgin Reviews Podcast

Pidgin Reviews Podcast I The Concubine by Elechi Amadi


Listen Later

Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Elechi Amadi wey write The Concubine.

Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.

*****************

The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************

Pesin wey edit podcast na: Ijeoma

Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.

#ElechiAmadi #TheConcubine #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin Reviews PodcastBy The Bagus NG