
Sign up to save your podcasts
Or


For dis episode I go dey yarn about wetin dey happen so far afta di Edo election.
Di probe of di old administration.
Di crowd wey dey follow di new govnor.
And di many tok tok wey dey happen between di old and new administration.
By Pidgin VibezFor dis episode I go dey yarn about wetin dey happen so far afta di Edo election.
Di probe of di old administration.
Di crowd wey dey follow di new govnor.
And di many tok tok wey dey happen between di old and new administration.