Pidgin Vibez

Public Bus Safe Like Dat? Wetin Dey Happen Inside Go Shock You


Listen Later

You dey enta public bus steady? You go wan listen first!

We run street check on wetin dey really happen for inside public bus, from small gbege to serious wahala wey fit happen anytime.

We tok true tok about how to shine eye, stay safe and no carry last inside any public bus. .

Whether na daily hustle or one-time waka, dis yarning go open your eye.

🔔 Abeg like, drop your take for comment, and subscribe if you dey feel am.
👉 Tag your guy wey dey always enta bus, e go tank you lata.

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin VibezBy Pidgin Vibez