INNER HEALIN PODCAST

SNAKES ON THE PLANE / A U KNOW SITUATION


Listen Later

As recorded before the 23 Feb 2023 Naija election.

Am serious, God should not have created some people wey dey this our planet, some people are just plain out wicked so tay, dem no sabi how to show or hide their wickedness again. What did we ever do to dis people wey make dem hate us so much? why are they so scare of us?

You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

INNER HEALIN PODCASTBy Imeh Ibanga

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

1 ratings