Why this lecturer dey sabi give people F? Why e b say if I read, I dey quick forget? The course wey i read well, i dey fail buh the one wey i no dey read well, i dey get A..listen and you'll get a picture of why the see finish dey happen especially as regards your academics