INNER HEALIN PODCAST

Stop With All The Bullcrap And Explain This!


Listen Later

Why my dodo go be yellow when am only eating leaves and herbs? Teacher abeg no teach me Nonsense ..oooo

"Blessed are the meek for they shall see God"

ow, ever since I was a small pikin, dem bin tell me lots of bullshits wey as I don grow older now with some gray hairs, I dön begin dey question some of those bullshit, remember how you were told Mungo Park discovered The River Niger? How Christopher discovered America? now make we yarn about some things wey instead wey you for tell them to stop with the bullshit and explain better, you dey absorbed dem nonsense for head dey carry am about, you no know say e dey fuck up your head. Listen to podcast below.....

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

INNER HEALIN PODCASTBy Imeh Ibanga

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

1 ratings