Sign up to save your podcasts
Or

Darkydey! lol! Una know say me I no dey waste time to criticize tings wey no tight anytime I see un-tight things you know! I no go waste una time dey write things make I no come dey mis-write wetin I no suppose write you know! but wetin be breakfast and who say we must to breakfast every morning when we wake from an 7 or 8hr sleep? E get somethings wey we dey do wey we no dey ask questions about its origin or why we dey do dem kind things.
By Imeh Ibanga5
11 ratings