Blockchain For Pidgin

Wetin DAO Be: Piece by Piece


Listen Later

For this Blockchain for Pidgin episode, we calm down pieces DAO (Decentralized Autonomous Organization) so that you go fit sabi wetin e be. We still drop gist on how because of blockchain and smart contract, DAOs dey show say trust no need one person control am. Try listen make you sabi how DAO fit change the way we day work together for Naija and other places.

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Blockchain For PidginBy XolowapX