INNER HEALIN PODCAST

WHY HERBAL TREATMENT DON´T WORK ON YOU


Listen Later

You don ever wonder say, why e bi say, when you dey take herbal treatment to fight some yamayama wahala, e no dey seem to work? or why mainstream practitioners no dey to talk or approve the fact say, the best way to heal the body na via holistic practice? Well I get better explanation for you..... Listen below.

You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

INNER HEALIN PODCASTBy Imeh Ibanga

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

1 ratings