Sign up to save your podcasts
Or

Everibodi wan act like say dem dey different from the other person, if somebodi say something wey him no suppose say and come make people vex for am, every other person go dey quick to condemn am, dem go quick to judge and blacklist dat person. Everibodi now dey claim say dem dey woke as in awakening and e dey make me laugh out really loud because most of dem people wey dey claim "woke" no even no say dem still dey in a very deep sleep. As far as am concern, as long as u still dey go grocery shopping, you are a very long way away from awakening, infact dey kind state of sleep wey u dey, dey deeper past REM! lol!
By Imeh Ibanga5
11 ratings