Pidgin Parlour Crypto Podcast

5 crypto stocks una suppose look into for dis run.


Listen Later

We still Dey inside dis run and mani pipo Dey reason how dem fit make plenty money inside dis run.

Crypto stocks na one major option wey una fit look and e don Dey simple now cause una fit run am inside una bank mobile app.

Na Wetin Revayahh gather discuss for dis episode be dis.

If dis mata concern una, make una download and listen.

Disclaimer - beware

Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

Thank you

Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin Parlour Crypto PodcastBy Pidgin Parlour