Pidgin Parlour Crypto Podcast

5 tinz wey you suppose know if una wan become beta crypto trader


Listen Later

If una wan become beta crypto crypto trader, some tins dey wey una suppose know wey go make una increase your game for dis crypto market.

For dis episode, we gada reason dis mata. If una dey interested in dis mata make una download and listen.

Enjoy this episode🎉

Disclaimer - beware

Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

Thank you

Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin Parlour Crypto PodcastBy Pidgin Parlour