Fly wey no de hear word na inside deadi body grave e go land em sef !
Wahala doon happen for Abako this morning. Make daybreak make we follow Mama Tasty go find out wetin dey happen
I go siddon for comment section dey wait you.
#doublewahalafordeadbody#deadbody#pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podsinnaija#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra