808 Fiction

808 Fiction

By 808 Xtra SoundFiction
Download on the App Store

808 Fiction episodes

  • ABAKO S1 E12

    Our tori don finally finish o.

    ABAKO!!!!! How tori wan take sweet again.
    The things wey Mama Tasty find out for this episode really serious.
    But mama Tasty get secret o.
    1 final secret. 🤫
    Wetin e be?
    And now wey dem don kill Shaba, new crase person don enter town o. Who be the person?
    #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming
    #community#localupdate#counsellor
    #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra

    6 min
  • ABAKO S1 E11

    Na 2 people naim die for this episode of Abako. Who kill dem?!!!!

    We never solve Shaba own finish now na another 2 dead body we dey look so o.
    Wahala no dey finish o.
    #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming
    #community#localupdate#counselor
    #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako

    #podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria

    #podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra

    7 min
  • ABAKO S1 E10

    As we dey find who kill Shaba, we dey find wetin cos fire for Abako Market.

    Na all of go join become inspector because we must find out wetin really dey happen for this Abako.
    No mata how belle full, space go still dey for meat.
    #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming
    #community#localupdate#counsellor
    #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja

    #nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra

    7 min
  • ABAKO S1 E9

    WHO KILL SHABA?!

    Na the big question wey all of us dey ask our sef.
    Police don enter there see watch and part of pesin bodi.
    Who get am? Which bodi part e bi?
    Na the second question wey we still dey think be that
    #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming
    #community#localupdate#counsellor
    #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra

    6 min
  • ABAKO S1 E8

    Katakata no dey get respect for time.

    2 seconds here now, everything go scatter.
    The people of Abako never recover from one gbege, another don shele o!
    #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming
    #community#localupdate#counsellor
    #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra

    8 min
  • ABAKO S1 E7

    E no get wetin thief no fit thief?!

    But wetin dem thief for Abako naim we no know.
    You fit try guess for the comment section or listen to the episode to find out
    #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming
    #community#localupdate#counsellor
    #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra

    6 min
  • ABAKO S1 E6

    To crase no hard naaa but u go fiti trek?🤣

    But wait ooo make I ask you,
    Wetin make Timoh de dream see Shaba??
    As e b so make Una follow match go the station, I go siddon for comment to hear the full tori wen Una return.
    #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming
    #community#localupdate#counsellor
    #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra

    11 min
  • ABAKO S1 E5

    You wen eye deh pain nai wan enter darkness go find black goat?

    🤣🤣
    You go see Wetin you deh find!
    Abako don scatter!
    As I de waka so I de go siddon wait you for comment junction.. Biko go listen come we must resolve d matter !
    #nigerianpolice#mopo#popo#deadbody#doublewahalafordeadbody#deadbody#pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra

    8 min
  • ABAKO S1 E4

    Fly wey no de hear word na inside deadi body grave e go land em sef !

    Wahala doon happen for Abako this morning. Make daybreak make we follow Mama Tasty go find out wetin dey happen
    You never wake ????
    Click d link make you listen to the full tori
    I go siddon for comment section dey wait you.
    #doublewahalafordeadbody#deadbody#pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podsinnaija#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra

    8 min
  • ABAKO S1 E3

    Shaba na one fineee craze woman wey dey live for Abako.

    This tori na about her life, the people of Abako and the katakata wey dey happen

    Make you enjoy your sef as you dey hear am


    Produced by

    www.808xtra.com

    https://twitter.com/WeAre808xtra

    https://www.instagram.com/808xtra/


    Written by Chuky1pilla

    https://twitter.com/Chuky1pilla

    https://www.instagram.com/chuky1pilla/


    Voiced by Ona Kuale

    https://www.instagram.com/onakuale/

    https://twitter.com/onakuale


    Soundtrack

    FayFay

    https://iamthefayfay.com


    Onyebeat

    https://twitter.com/onyebeatpro

    https://www.instagram.com/onyebeat/


    Art

    Abypurpleheartstudios

    https://instagram.com/abypurpleheartstudios?igshid=YmMyMTA2M2Y=


    Support link:

    Naira https://paystack.com/pay/808xtran

    Dollars https://paystack.com/pay/808xtrad

    Language: Pidgin English



    8 min

About 808 Fiction

From the publisher's feed

A collection of original and adapted fictional stories produced by 808 Xtra Sound.