Blockchain For Pidgin

Blockchain For Pidgin

By XolowapXTechnology
Download on the App Store

Blockchain For Pidgin episodes

  • Web3 Bad Side (Problems With Web3)
    For dis episode, we explain 4 different problem way Web3 fit get and how all man go fit protect himsef for d problems dem. Some of di problems dem be security (all di 419 dem), Web3 no popular and others. Make una listen!!
    12 min
  • Wetin Be Web3?
    For this episode, we siddon talk wetin Web3 be and how é take better pass dị web way we get now. We yarn the story of how web take start and di different kind of web way we get.
    Make una enjoy!
    Power to the people!!
    7 min
  • We don Show
    Wetin una suppose day expect for dis podcast? Wetin we won day talk about? Na all dis kweshion dem we answer for this trailer episode
    1 min

About Blockchain For Pidgin

From the publisher's feed

Blockchain for Pidgin takes you on an exciting journey into the world of web3 through the use of real-life situations and simple analogies aimed at making Web3 relatable to all persons. The podcast…