Mazi, good morning… abeg which time you dey open shop?
I like how you do Egbon, straight to the business. I dey open shop by eight o’clock sharp; na my boy dey open my shop for morning before I come. Wetin you wan buy? Praise god, Egbon wan buy something for my shop today
A few things, my pikin go bring the list come.
Read more: https://everyevery.ng/pidgin-news-110-shop-the-container-that-doesnt-fall/