A friend Tok abt eim experience for defunct SARS hand dat yia, na sti police Dem b. Na wen eim Tok say eim hate Nija police, I tackle am say y????? Pls Listen, let's reason togeda, we need carve way forward, dig ourselves comot the trenches Nija police put us.