SIR LENZO'S MEMOIRS

SIR LENZO'S MEMOIRS

By SIR LENZOHistory
Download on the App Store

SIR LENZO'S MEMOIRS episodes

  • Episode 82: ALL OF US vs SOME OF DEM IN NIJAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬
    Dem legbere formation don show faceπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Governor Obaseki don announce say na NLC e dey support, agent Chiamanda dey carry PO chair up and down and Atiku is now bold enough to show eim face for PEPT to scare d judges since d coup don happen for Niger and d 1000 American spartans dey to stabilise d region of over 200 million of usπŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚ Lagos and other states in the country dey roll out pallatives, moving us forward in this time of shege, begging 4 understaing, that life is a process, and we nid to follow dem up as d mata dey unfoldβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ Happiness is free, nor forget, so as we dey dream, na wt Happiness pls. make we all show beta support for all the African amazons at different sporting competitions, 1 being d women world cup, wey we o collect come house, but we nid supoelrt dem to actualiseβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #inthdaysofsense #inthebookofsolutions #spirituality #reality #humanity #nigeria #africa
    15 min
  • Episode 81: 1000 American spartans in the regionβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘
    As we nor get sense lai dat for Nija and the rest of Africa, according to CNN dat isπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na the 1000 American Spartans dey provide security for the over 200 million we be for the regionπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Dem agent, Chiamanda don con suppervise the PEPT judgment as we dey lai disπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Atiku and Peter Obi dey do show of force wt dem appearances, as the presence of agent Chiamanda don gee Atiku livaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dem faces dey scare d judiciary presentlyπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ the only confusion na who b Oga of IPOB, even punch and vanguard nor know the answerπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Ohaneze dey confuseπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na y dem sti dey sit for houseπŸ˜‚πŸ€£ The super falcons, bayana bayana and the atlas lionesses dem dey do Africa proud, abeg mey we support by watching dem, na dem b d amazons wey dey hot. pls help me share after listeningπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #inthedaysofsense #inthebookofsolutions #spirituality #reality #humanity #nigeria #africa
    14 min
  • Episode 80: SIR LENZO: EMILOKANβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘
    MTN say nor b me get my sim card i buy 20yrs ago, wey my NIN dey attached, I con go GT bank, say make i deactivate my line, fill forms, verify myself, spend 1 hr standing in their banking hall at ado road branch!!!!! spend another 1 hr waiting for all their paper work, i was forced to sign an indemnity form, just to deactivate my line. After all said and doneπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na from behind wia i start i go land, dey my dey, dem dey defraud d small shange wey dey accountπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ with the number wey nor suppose b my own and the number wey suppose dey deactivated. My art work get the screenshots, abeg epp me share, na we dey pay dem salaries, na serve dem dey serve us, we nor b dem slavesπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ MONEY ON MY MIND, NA COLLECT I GO COLLECTβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#inthedaysofsense #inthebookofsolutions #spirituality #reality #humanity #sirlenzosmemoirs #sirlenzosparliament #sirlenzosrunnings #viral #trending
    13 min
  • Episode 79: FREEDOM IS NOT ABSOLUTE: NIGERIAN PRESS
    Nigerian Coperate news company of evil has started selling market again!!!!!!!! A kidnap victim wey b herbalist don pay heavyπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ eim nor escape to save othersπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ but na money eim pay despite d legbere gOD eim dey serve!!!! Na market dem dey sell, dem don run am b4!!!! When my pops Former president Buhari enta, dem start to dey sell kidnapping, say na Fulani dem, police con dey catch different tribes, some na even self kidnap!!!! We need stop unsubstantiated news by the media in all formsβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ Pls help me spread this podcast, with whateva ur tots on the issue is. NIGERIA BELONGS TO US ALL β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #inthedaysofsense #inthebookofsolutions #spirituality #reality #humanity #sirlenzosmemoirs #sirlenzosparliament #sirlenzosrunnings
    13 min
  • Episode 78: IGBOS: NIGERIANS CAN SEE AND FEEL
    With the goings on in the south eastern part of Nigeria, we sti get plenty to celebrate as progress as we dey lai dis. But circumventing the truth makes it a comedy, the Igbos cannot be hanging to IPOB, listening to its leaders and expecting the rest of the nation to believe them as a people or take dem seriously. They have called all other regions names, some sti dey run as we dey lai dis, but na dem dey marginalised, based on their doings. The Igbos wan eat d cake but sti hold am for hand, they want to leave Nigeria, but the whole country na dem own, such fallacies don't exist anywia, even in heaven sef, God nor go gree. Pls help share after listening β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #inthisdaysofsense #inthebookofsolutions #sirlenzosmemoirs #sirlenzosparliament #sirlenzosrunnings
    15 min
  • Episode 77: THE PEOPLE'S PARLIAMENT: OVER THE JUDICIARY
    In Isreal, the government is making a law limiting the powers of the judiciary, as it affects cost of governance abi na governance dem tok. But cost dey d governance mata and na rich people dey go court, so na the NASS all our representatives dey. lyf nor be as anybody think am, na the reality we go dey find solutions, the mata dey inside the podcast. Abeg #superfalcons dey shine for Australia and New Zealand women world cup so, sadness nor dey our mata, make we follow support our women dem, our men dem popular for social media, na d women dey defend our honour so for field. who go think say na so e go b 4 dis lyfπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #inthisdaysofsense
    14 min
  • Episode 76: UNIONISM: NOR BE GATHERING OF EVIL DOERS
    Our present realities in Nigeria, dis 2023 nor get equal, the standard wey we dey take live don catapult, attach us firmly to the catapult dey carry us go wia we know!!!! On this our new journey tru shegeville, our sense get stay woke as na in the days of sense we dey alive in, so make ur spirit open e eyes wella. As unions, una dey too important for all dis yeye shenanigans una dey take follow us play, ASUU president should go and sit down somewhere, i call am names inside d episode join, the teachings of life pass dem professorship make e get out. Pls do help me share after listening β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #inthedaysofsense #spirituality #reality #reality #nigeria #sirlenzosmemoirs #sirlenzosparliament #sirlenzosrunnings
    11 min
  • Episode 75: IN THE DAYS OF SENSE: NEAR UR BARBIE(GOVERNORS)πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬
    Nigeria, the greatest country in the world!!!! having the grestest of humans within it. its a new era, a new time, a new season, a brand new administration yes, but everything is towards the same goal from the next level, journey to self sufficiency, enerygy security, food security, and general peace of mind that safety of life and properties is. we are on the move through a shege path to a glorious future. Pls listen and help shareπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘
    10 min
  • Episode 74: RENEWED SHEGE: HOPE IN THE GAS ALIGNMENT
    As of today, petrol is now selling for #617. at this pace, na 1 dollar per litre e dey resemble so!!!! fia not sha, Nija is in the decade of gas and we gaz run d gas mata to align the shegeπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Its time our leaders in the states and the local governments know that we need conversion centers to convert to gas from fuel, autogas alignment is a matter of state of emergency as we dey so!!!! Its my believe that every single loacal govt in Nija shld av a certain number of conversion centers and conversion training centers at the soonest. Pls listen, lets start dis gas discussion in earnest, do help share to spread the news, las las, wey go as usual dey alright, as per norms, ON GOD β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘
    14 min
  • Episode 73: THE DEVIL, LIES AND PETER OBI: FAMILY MATAS
    Peter Obi nor sabi lie. i know dis because dem dey always catch am for lie e lieπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Say eim get fans dey shock me but, na d fans reasoning dey laugh me pass my shockπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ The issue be say the Igbos need wake up and be counted, my joy is that things are changing, as more and more Igbo people are speaking out against dis self marginalisation of self and devaluation of lands and properties. WE ARE STRONGER TOGEDA(PBAT) MAKING US STRONGEST TOGEDA AS TOPPINGS😁😁😁😁 Pls lets spread love, change from dis hate OT and shape our future togeda. Pls listen and help share β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘
    14 min

About SIR LENZO'S MEMOIRS

From the publisher's feed

Follow my adventures as I dey run my journey for inside Nija, My travels, neighborhood, friends, work and all. Thanking God and enjoying myself for inside God's own country Nija