Now wey the elections don end, Hustle don resume, Landlord normally must collect, make you too collect from your dealer, dealer being who get pay for your service, as hustlers we b. We lost youngsters again this year to this election too, all the hate speeches, all the killings, all the fights, all the accusations, all the vexations must now end na, who win don win, who nor gree go court, na rish pple dey fight, abeg, mey we dey dey watch the tv/newspaper series. Thank God for a successful 2023 elections, u nor need agree but try Listen.