Our present realities in Nigeria, dis 2023 nor get equal, the standard wey we dey take live don catapult, attach us firmly to the catapult dey carry us go wia we know!!!! On this our new journey tru shegeville, our sense get stay woke as na in the days of sense we dey alive in, so make ur spirit open e eyes wella. As unions, una dey too important for all dis yeye shenanigans una dey take follow us play, ASUU president should go and sit down somewhere, i call am names inside d episode join, the teachings of life pass dem professorship make e get out. Pls do help me share after listening ❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #inthedaysofsense #spirituality #reality #reality #nigeria #sirlenzosmemoirs #sirlenzosparliament #sirlenzosrunnings