SIR LENZO'S MEMOIRS

Episode 82: ALL OF US vs SOME OF DEM IN NIJA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬


Listen Later

Dem legbere formation don show face🤣😂🤣😂 Governor Obaseki don announce say na NLC e dey support, agent Chiamanda dey carry PO chair up and down and Atiku is now bold enough to show eim face for PEPT to scare d judges since d coup don happen for Niger and d 1000 American spartans dey to stabilise d region of over 200 million of us😂🤣🤣😂 Lagos and other states in the country dey roll out pallatives, moving us forward in this time of shege, begging 4 understaing, that life is a process, and we nid to follow dem up as d mata dey unfold✅️✅️✅️✅️ Happiness is free, nor forget, so as we dey dream, na wt Happiness pls. make we all show beta support for all the African amazons at different sporting competitions, 1 being d women world cup, wey we o collect come house, but we nid supoelrt dem to actualise❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #inthdaysofsense #inthebookofsolutions #spirituality #reality #humanity #nigeria #africa
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

SIR LENZO'S MEMOIRSBy SIR LENZO